
Niger swear in coup leader as president for five years
Dem don swear in Niger military ruler as di kontri president for a transitional period of five years. Gen Abdourahamane Tchiani don dey lead di kontri since 2023, afta e remove Niger elected President, Mohamed Bazoum through coup. On Wednesday, 26 March, …